Songtext zu 'Rhythm & Blues' von Ayra Starr

Rhythm & Blues ist ein Lied von Ayra Starr, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes Rhythm & Blues von Ayra Starr gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

Liebst du das Lied Rhythm & Blues? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von Rhythm & Blues von Ayra Starr? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.

Illuminate
Oh, yeah
Oh-oh, oh-oh

Butterfly for my belly
You givin' me energy
I don dey loose my composure
Got me loosin' control
Givin' me more than I need
Everythin' wey you carry for body (oh, yeah)
Even if water carry me, bebe
No fit to revise you, my oreke

My rhythm, my blues (yeah, yeah)
My heartbeat to you rhythm from Monday to Sunday (yeah)
Say you be my gold (my gold)
My silver, na everythin' I go do for my bebe
My rhythm, my blues
My heartbeat to you rhythm from Monday to Sunday
Say you be my gold (my gold)
Yeah, na everythin' I go do for my bebe

My jigga, my muse (my muse)
Everythin', my bebe
My rhythm, my blues
So many tings you de do, nobody do me like you do
My jigga, my muse (my muse)
Everythin', my bebe
My rhythm, my blues (oh-oh)
So many tings you de do, nobody do me like you do

No fit carry you play, I fit to loose (to loose)
Carry my love, put it all on you (on you)
And I get the money, money for two (for two)
Cover my retina when you come through (come through)
Na you be my personal person (my person)
Forget ichdera ini blessing
Other guys e done teach me lesson
Say na only you wey no dey stress me, personal person

My jigga, my muse (my muse, my muse)
Everythin', my bebe (my bebe)
My rhythm, my blues (oh-oh)
So many tings you de do, nobody do me like you do
My jigga, my muse (oh-oh-oh, muse)
Everythin', my bebe, eh
My rhythm, my blues (oh-oh)
So many tings you de do, nobody do me like you do

Carry you for my head, my shoulder
Walk for you, my knees and toes
Na you dey high me, I no wan sober
Nobody do me like you do
Carry you for my head, my shoulder (oh, carry you)
Walk for you, my knees and toes (toes)
Na you dey high me, I no wan sober (oh, oh, oh)
Nobody do me like you do (oh, oh)

(My jigga, my muse)
My bebe (my jigga, my muse)
Oh, oh-oh-oh (my jigga, my muse)
Nobody do me like you do (my jigga, my muse)
Baby (my jigga, my muse)
Nobody do me like you do, you do (my jigga, my muse)
You do, you do, you do (my jigga, my muse)
Yeah, yeah

Der häufigste Grund, den Text von Rhythm & Blues kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Rhythm & Blues von Ayra Starr singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von Rhythm & Blues zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Rhythm & Blues suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Es ist wichtig zu beachten, dass Ayra Starr in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes Rhythm & Blues sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied Rhythm & Blues auf der Platte sagt.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Rhythm & Blues von Ayra Starr.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Rhythm & Blues von Ayra Starr der Fall war.