Möchtest du den Text von Ayo von Simi kennen? Du bist am richtigen Ort.
Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Ayo, nach dem du gesucht hast.
Ayo ist ein Lied von Simi, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.
Wenn du lange nach dem Text des Liedes Ayo von Simi gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.
Legendary beats
My blessing come down, favour fall down on me
Goodness and mercy follow me everyday
Everything when I touch for this life, anything when I want
Shey na mansion o? Shey na Porsche o?
Na me get am o (amen)
If dem dey doubt, no mind them
If bad belle come make you bind them
My time don come oh, ayo wa ba le mi o
Ire oh (ire), ayo mi de oh (ayo mi de)
Everyday oh, showers of blessings rain on me
Shey na money wey you want o? (owa o)
Abi o fe ra moto? (oya oh)
Time don come oh (oh o, ayo wa ba le mi o)
Happiness knocking (wo le wa)
Prosperity something (l'on kpe wa)
And blessing calling (oh o, ayo wa ba le mi o)
Asiri wa ah bo, where ever we go
Victory wey no dey finish, ani temi ni oh
Loke loke, you no go run down
No more tension, no wahala
Tori ola wole, owo ti de oh
Pounds ati dollars (temi ni oh)
Ayo ati alafia (ko je temi o)
Olowo lowo bi adenuga, if you believe oh
Shey amin o, ani ko shey amin o (amin)
Ire oh (ire), ayo mi de (ayo mi de)
Everyday oh, showers of blessing rain on me
Shey na money wey you want oh? (owa o)
Abi o fe ra moto? (oya o)
Time e don come oh (oh o, ayo wa ba le mi o)
Happiness knocking (wole wa)
Prosperity something (l'on kpe wa)
And blessing calling (oh o ayo wa ba le mi o)
Ate wa ko mi aro (ate wa ko mi aro)
Ate wa ko mi aro
Olorire, oya ko ma ro (emi re o, eh-eh)
Oya dance the dance of olowo (olowo)
As you go, money go follow
Before you ask, God go answer
Ayo, ayo, ayo
Ayo ti mi de le oh (ti mi de le o)
Ola bamidele (pa ra ra ra ra, pa ra ra ra ra)
Shey na money wey you want oh? (owa o)
Abi bi o fe ra moto? (oya o)
Time don come oh (oh o) joy don come
(Ayo wa ba lemi o)
Happiness knocking (wo le wa)
Prosperity something (l'on kpe wa)
And blessing calling (oh o, ayo wa ba le mi o)
Ore, ore, ore o (ore wa gba le me oh)
Make this love dey sweet me for body (e wa gba le mi o)
Ireti wo lemi oh (ireti wo lemi oh)
Ayo, ayo, ayo o (ayo wa ba le mi o)
Es gibt viele Gründe, den Text von Ayo von Simi kennenlernen zu wollen.
Ein sehr häufiger Grund, den Text von Ayo zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.
Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Ayo suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.
Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Ayo von Simi geholfen haben.
Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Ayo von Simi der Fall war.