Möchtest du den Text von Easy (feat. Deja) von Simi kennen? Du bist am richtigen Ort.
Wenn du lange nach dem Text des Liedes Easy (feat. Deja) von Simi gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.
Eh eh eh
Easy easy
Wait a minute
When you see me
Make you free me
Original dey China
If Naira no reach make we spend dollar
If champagne finish we drink water
Sometimes kpako dey turn butter oh
Life e dey funny, rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody
I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Na everybody think say dem know pass
Some people read tire dem no pass
Some reach immigration dem no pass
And some carry last 'cause dem no fast
Life no balance I talk am before
Poor man dey suffer, the rich getting more
No be only 2 plus 2 give you 4
So you see life dey funny
Rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody oh
I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Yea oh yea
Oya rora o rora
Sha ma rora baby
Jeje o jeje
Easy baby
Es gibt viele Gründe, den Text von Easy (feat. Deja) von Simi kennenlernen zu wollen.
Zu wissen, was der Text von Easy (feat. Deja) sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.
Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes Easy (feat. Deja) zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.
Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Easy (feat. Deja) von Simi geholfen haben.
Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Easy (feat. Deja) von Simi.
Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Easy (feat. Deja) von Simi, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.
Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Easy (feat. Deja) von Simi der Fall war.