Songtext zu 'Love For Me' von Simi

Möchtest du den Text von Love For Me von Simi kennen? Du bist am richtigen Ort.

Love For Me ist ein Lied von Simi, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes Love For Me von Simi gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

From the moment when I wake up
Na your grace e dey cover me
When I commot when I come back
Abo re lo bo mi oh
When I'm walking when I'm walking
Na your favour follow me
Nothing wey you no fit do
Me no get another plan but you
Yea yea

Kini ma
Kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
Wetin I
Wetin I
Wetin I go pay for your love in my life
O kola wole
Baba kola wole mi
O kore mi de
Baba gbe re yale mi
I lay all my cards on your table
And I'm counting on you because you

Too get love for me
Baba God too get love me
If my enemy come for me
Baba God fit go to war for me
He too get love for me oh
Baba God too get love for me
Yes he open the door for me
Baba God too get love for me
Yea yea

No be say things never hard oh
But you give me my testimony
Even though some days I'm sad oh
O soro mi dayo o Baba
Ope mi koito
Ojojumo ni o ma dupe
Olowo gbogboro
Na you get the kokoro oh

Kini ma
Kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
Wetin I
Wetin I
Wetin I go pay for your love in my life
O kola wole
Baba kola wole mi
O kore mi de
Baba gbe re yale mi
I lay all my cards on your table
And I'm counting on you because you

Too get love for me
Baba God too get love me
If my enemy come for me
Baba God fit go to war for me
He too get love for me oh
Baba God too get love for me
Yes he open the door for me
Baba God too get love for me
Yea yea

Kini ma, kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
I no fit pay for your love
Just wanna say thank you Lord
Baba mi o, Eleburuike
Ku ise Eledua
Ye o ye o ye o ye o

Es gibt viele Gründe, den Text von Love For Me von Simi kennenlernen zu wollen.

Der häufigste Grund, den Text von Love For Me kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Love For Me von Simi singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Es ist wichtig zu beachten, dass Simi in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes Love For Me sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied Love For Me auf der Platte sagt.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Love For Me von Simi geholfen haben.