Songtext zu 'No Joy' von Simi

No Joy ist ein Lied von Simi, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes No Joy von Simi gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

Some people no get joy
Dem wan talk you up for your front
Gon fuck you up when you turn around
Oh
Some people no get joy
Anytime you come for me
I know misery loves company
But no be me you go take shine oh
I know how the thing dey go
When I hear noise me dey turn am low
Here for the business, not for the show
(For the business, minding my business eh)
If you really really no mad
Why you so happy when another man sad
Na Instagram give you this kain mind

Fuck all the fuck all the people wey no get joy
Anyway anyway I'm getting on
Thank God say man no be God oh
Anyway I'm getting on
No stopping this train wey dey run o
Fuck all fuck all the people wey no get joy
No joy, no joy, no joy, no joy, no joy no joy
Fuck all the people wey no get joy

You see bad news you dey jubilate
Bad belle don dey accumulate
When Baba God make person great o
Even enemies celebrate o yeah
As I face my front, make you face your own
Na the koko
Adura mama mi a ma gba, Iya mi spiri koko
Oh no, when I hear noise me dey turn am low
Here for the business, not for the show
For the business minding my business eh
If you really really no mad
Why you so happy when another man sad
Na Instagram give you this kain mind

Fuck all the fuck all the people wey no get joy
Anyway anyway I'm getting on
Thank God say man no be God oh
Anyway I'm getting on
No stopping this train wey dey run oh
Fuck all the fuck all the people wey no get joy
Dem no get joy

Fuck all the people wey no get joy

Zu wissen, was der Text von No Joy sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Falls deine Suche nach dem Text des Liedes No Joy von Simi ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von No Joy suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr No Joy hört? Den Text des Liedes No Joy von Simi zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes No Joy von Simi geholfen haben.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie No Joy von Simi.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie No Joy von Simi, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes No Joy von Simi der Fall war.