Songtext zu 'Nobody' von Simi

Möchtest du den Text von Nobody von Simi kennen? Du bist am richtigen Ort.

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Nobody, nach dem du gesucht hast.

Already told you once
Now I'm telling you twice
Me no want love wey go make me cry
I'd rather walk away than take your lies
If my heart break I go put am on ice oh
'Cause I deserve better
See me now
I need a good fella
Person wey go treat me wella
Man so stellar
Cover me with hin umbrella
No one better

Make me go
If you gonna love me
Then love me like I'm wanting

'Cause I no go settle for
No no no no nobody
Nobody
Me no manage nobody
Me no settle for

Ayayayayayayaya ye o
Ayayayayayayaya ye

You carry charge baby - like electrolyte
I let a bad man be my kryptonite
But now I see you with my satellite
Baby you no fit hide
Shey you think wise
Uhm et vous
I tell you say I no go dey available
If you're not the one for me
Baby you see that you're replaceable
'Cause I deserve better
See me now
I need a good fella
Person wey go treat me wella
Man so stellar
Cover me with hin umbrella
No one better

Make me go
Do you really love me
'cause I'm looking for that something

'Cause I no go settle for
No no no no nobody
Nobody
Me no manage nobody
Me no settle for
No no no no no nobody
Nobody
Me no manage nobody
Me no settle for

Ayayayayayayaya ye o
Do you see me now
Ayayayayayayaya ye
Aye ye ye yo
Me no settle no
Me no manage oh
No no no manage oh
Ohh yea

Der häufigste Grund, den Text von Nobody kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Nobody von Simi singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von Nobody zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Nobody von Simi geholfen haben.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Nobody von Simi.